You Get Am Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Omoge e be you
E be you wey dey make me ginger
E be you wey dey make me para
E be you wey dey make me activate o
Show them your body o
Make dem know say my baby finer
Make dem know say my baby pass am
Oooh Omalicha you be winner
My baby o
You get am
My baby o
Sample am
My baby o
Show them
My baby o
Give them
My baby o
You get am
My baby o
Sample am
My baby o
Show them
My baby o
Give them
You know Brian 2 dope oweh
Brian dey confirm dey payment o
Brian killi beat oweh
Brian killi show
You know I fit to buy you anything
Brian dey confirm payment o
Brian fly you to Northampton
Brian na the new government o
Nwa mara mma
Bia nu shakie ya
Nwa mara mma
Nee nu a like am ya
Come make I handle you
Come make I sample you baby oh
Come make I handle you
Come make I sample you
My baby o
You get am
My baby o
Sample am
My baby o
Show them
My baby o
Give them
My baby o
You get am
My baby o
Sample am
My baby o
Show them
My baby o
Give them