![Fi Mi Le (Slowed+Reverb) ft. $a$ke](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/04/8a952673de394d69959eab586c578772_464_464.jpg)
Fi Mi Le (Slowed+Reverb) ft. $a$ke Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
You like it, I like it, You like it
Woah, woah
I like It, yeah, yeah
Woah
Woah
Yeah, yeah
(Leave me alone) Fi mi le
Don't call, Don't text, no voicemails On my Phone
(Alone) Fi mi le
them Lagos girls Dem just want Drain my soul
Leave me
dem girls all wicked, so man just Want dey on my own
Say I just want dey my zone
Yeah, yeah
(Leave me alone) Fi mi le
Don't call, Don't text, no voicemails On my Phone
(Alone) Fi mi le
them Lagos girls Dem just want Drain my soul
Leave me
dem girls all wicked, so man just Want dey on my own
Say I just want dey my zone
Yeah, yeah
Say All the fine girls wey Dey Eko
Fi mi le, just leave me here dey go
All the bad girls wey Dey Eko
Fi mi le, just leave me on my own
All the fine girls wey Dey Eko
Fi mi le, just leave me here dey go
All the bad girls wey Dey Eko
Fi mi le, just leave me on my own
Say All the bad girls wey Dey Eko
Fi mi le, leave me Alone
And I've been knowing that she was The type To just leave and then ghost Me
And I ain't been the type to publicize What we had going on
But you been treating me so bad
And it's been going to for so long
But you been treating me so bad Why is that
You told me that I was the only guy To treat you like the princess that You are
Had me thinking what we had was Going far
But you been treating me so bad Why is that
You told me that I was the only guy To treat you like the princess that You are
Had me thinking what we had, was Going far
Say All the fine girls wey Dey Eko
Fi mi le, just leave me here dey go
All the bad girls wey Dey Eko
Fi mi le, just leave me on my own
All the fine girls wey Dey Eko
Fi mi le, just leave me here dey go
All the bad girls wey Dey Eko
Fi mi le, just leave me on my own
When I come into the place, she dey Whine up her waist
No look my face, but she whine up The waist
When you come into the place, baby Girl don't be late
Make me Dey craze when you whine Up your waist pon me
Whine up your waist slowly, slowly
Whine up your waist pon me
Whine up your waist slowly, yeah
Say I give it to her one time
Give it to her two times
Say I only give it to her in her free Time
Whine up your waist, make e Rewind yeah
Say I give it to her one time
Give it to her two times
Say I only give it to her in her free Time
Whine up your waist
Make e rewind
Yeah, yeah, yeah