
Jolie ft. Turex & Manhakim Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Oh jolie
Shey you wanti my moneyy
Oh jolie
Shey you wanti my moneyy
Kilode kilode I just wan know
Tell me why you fine like this
Make you stay make you stay make you no go
Cos na you dey gimme peace
Cos I steady dey calling
You say I'm disturbing
Ori mi gbona oju mi turning
Make we dey talking
Make we dey dey, make we dey
Fine girl pretty my girl
I ain't even lying yo you be so fine girl
You know I'm tryna love you plenty
Step by step it aint even complicating
I no dey play like you must be thinking
You like, who be this guy wey dey try to get me
You right my girl, love is in the atmosphere
(Lets get it)
Oh Jolie
Shey you want my money
Oh Jolie
Shey you want my money
Oh Jolie
Shey you want my money
Oh Jolie
Shey you want my money
I go take you to Lagos
Dem go feel us
You so fine girl you dont need makeup
Check the status, we be famous
Suit my life girl I dont need tailors
go take you to Lagos
Dem go feel us
You so fine girl you dont need makeup
Check the status, we be famous
Suit my life girl I dont need tailors
No fittu give my love my Jolie and I'm sorry
You nor for see my face my shawty, don't think I will give you my love
She say she wants my love, I think shes wanting a dollar from me
I'm steady giving my love but I no see the investment shawty
Eh! Feel my pain
Girl our love wont fall from grace
Sparkle my heart youre numbing my brain
Jolie I hear that youre calling me
(Jolie I hear that you're calling me)
Spark of the moon, making my heart steady wanna groove
Jolie I hear that youre calling me
(Jolie I hear that you're calling me)
Spark of the moon, making my heart steady wanna groove
Oh Jolie
Shey you want my money
Oh Jolie
Shey you want my money
Oh Jolie
Shey you want my money
Oh Jolie
Shey you want my money
I go take you to Lagos
Dem go feel us
You so fine girl you dont need makeup
Check the status, we be famous
Suit my life girl I dont need tailors
go take you to Lagos
Dem go feel us
You so fine girl you dont need makeup
Check the status, we be famous
Suit my life girl I dont need tailors