Jaja Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Have been smoking since no be benson switch
No Dey do that kind thing my money fat like buju benson
Mofe gbe Cana de Canada ah ah aye akamara
Wahala lode bayin
Fagbo jeun dobo
Skuchies no be zobo
Emi gan gan jaja
Jaja of opobo
Fagbo jeun dobo
Skuchies no be zobo
Emi gan gan jaja
Jaja of opobo
Emi gan gan lomo tan so
Jaja of opobo
Emi gan gan lomo tan so
Jaja of opobo
If shayo no go kill man
If Igbo no go kill man
If woman no go kill man
So wetin you go con kill man
Dem say something must to kill man
I ask from my P man he say make I no work harder
Say make I work smarter cause poverty dey kill man
Fagbo jeun yobo no be bad thing my bro
Make fela kuti no try wetin boys dey smoke
1967 Wetin dey reign na Igbo
20 something something you go feel am na kolo
Fagbo jeun dobo
Skuchies no be zobo
Emi gan gan jaja
Jaja of opobo
Fagbo jeun dobo
Skuchies no be zobo
Emi gan gan jaja
Jaja of opobo
Emi gan gan lomo tan so
Jaja of opobo
Emi gan gan lomo tan so
Jaja of opobo