Life Drama Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Life drama say e no de finish
Working harder never caught man sleeping
I'm chasing raba and you know man no get time for beefing
Can't even trust ya cause you know man dem always snitching
Look You can't deceive me
Listen to all but few I believe in
Sailing and my ship not sinking
I be God son listen when I'm preaching
Bruda vibe to the song and the rhythm
Don't know what u facing hope song gonna ease it
trynna cage but na God wey dey free me
No smile for Naija now everybody look mean
Life drama say e no dey finish
Working harder make my money no get limit
Baba Gbo adura cause my age don de increase o
Wo wo wo wo wo
Say And I run kilometer my speedometer dey for 240
We up all night trynna make the pay no sleeping till it's 4:40
I dey observe silent prayers in my heart pray my blessings fall in
Swear me I be local boy but e no go bad if I go foreign
In my family I be intercessor
Always praying for my loved ones
Moving with precautions
Owe them a lot no fit put them for default
In my family I be intercessor
Always praying for my loved ones
Moving with precautions
Owe them a lot no fit put them for default
Life drama say e no dey finish
Working harder make my money no get limit
Baba Gbo adura cause my age don de increase o
Wo wo wo wo wo