Juliana Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Some times wey me pa money
Emi gbe fine girls kowa sulemi
Another time wey me pa money
Emi durodede koma sunlemi
Gucci , luis V , Zanotti
Baby kilofe . Kalo Shey shopping
You know hear about my money
Me i know say okofe lamini
Some ma duro some ma bob
But me knw say this life no be so so
Kamakazi kama rush but me knw say na money be koko
Dance to the rhythm baby o le jo etigi abi azonto
Juliana my baby oya dengepo beni ya photo

Baby sho ma duro
If money no dey baby sho ma duro
But I no one day I no go borrow
When the money dey no more sorrow
Ee eeee
You knw my heart and my soul be for you
Aha
Baby one terminal
I be ur standing fan
Dem dey Come to my caliba
Dem dey Come to my caliba
Too many girl way dey for my yard
Girl na only you I no they look their side
I no they look their side