![Depth of life ft. 3rapp](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/30/d50bb9d57ba24fae86053adbd62ce418_464_464.jpg)
Depth of life ft. 3rapp Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Jaginlova It your boy 3rapp
So Many things dey make
Yung nigga dey reason
Cause life no easy
To be a man no be by redeem card
Fipa po gan lori titi
Ero ra sare ninu city yin
Ile aye binti ni binti ni
Magbe ekele eyan kan
Cause inu ada oji gan
Why you dey pray make ur brother fall
Why you make my money tan
Why you dey pray make ur brother fall
Cause o gbera tan
Life na turn by turn
E go reach your Turn
Me dey on my grind
Working hard to survive
Yung nigga talk to jah
Ki omo Inu mi malo fi pa
Deep down I dey try
Sebi wole wasi ta me and guys
Oluwa loseyi no be jazz omo no be jazz
Na here you dey you dey kigbe ole
Ole aji bo ole Instead make you find
Your way Te te
Connect no awon to mo oye
Ire te mi oni tase
Many things go sup but moni gbagbe
When the sapa dey
Nobody dey I dey my line
So many things dey make
Yung nigga dey reason
Cause life no easy
To be a man no be by redeem card
Fipa po gan lori titi
Ero ra sare ninu city yin
Ile aye binti ni binti ni
Magbe ekele eyan kan
Cause inu ada oji gan
Why you dey pray make ur brother fall
Why you make my money tan
Why you dey pray make ur brother fall
Cause o gbera tan
Life na turn by turn
E go reach your turn
Cause me I no fit give up at all
Working everyday ko sa le jo
Never been so easy at my end
And if I no get no be say I dey vex
One man mopol mi ofo
Life showed me worst
Many things them talk
Ojulari many people I dey fear
If no be money brother man I no send
Cause me d street is so cold
So many days and night on the road
So many shege many pattern life showed struggles of my life
Na him make my heart cold
If you no go you no go know
So many days and night on the road
So many shege many pattern life showed Struggles of my life
Na him make my heart cold
Me dey on my grind
Working hard to survive
Yung nigga talk to jah
Ki omo Inu mi malo fi pa