![impress ft. NITAKRIS](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/27/21a82371fe65472c8c09f7cb48225652H3000W3000_464_464.jpg)
impress ft. NITAKRIS Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I no Dey impress
Omo me I no Dey try impress
Everything I do is for the best
Bad belle haters make them rest
I just want to flex
I no Dey caress if no be breast
As we Dey happy they just Dey vex
They go do like say they no Dey mess
They keep talking and talking
When them tire them go stop
Am heading straight to the top
Padi mi no too dey talk
you no Dey give me food chop
Egbami ma pa mi
Say nobody Dey holy
Ogbeni give me my money
No come Dey tell story
Any how wey e wan be
E go be
They wan kill my vibe
(They wan kill my vibe)
They wan stop my shine
(They tryna stop my shine)
But the energy is high
We go Dey alright
I just Dey try survive
Body sempe o
I Dey work you Dey talk body pepper o
I no send Dey my lane I Dey gbese o
Life na jeje o life na jeje o ah
You been tell me say the only thing I get na my body o
Sey my talent no fit take me where I wan be o
Bad belle wan yarn e my Tory o
Steady grind I do this shit for the money o
Talo so pe mi o le hustle
Talo so pe mi o le bad gan gan
Talo so pe mi o le faaji
If I be man dem go call me Alhaji
They keep talking and talking
When them tire them go stop
Am heading straight to the top
Padi mi no too dey talk
you no Dey give me food chop
Egbami ma pa mi
Say nobody Dey holy
Ogbeni give me my money
No come Dey tell story
Any how wey e wan be
E go be
They wan kill my vibe
(They wan kill my vibe)
They wan stop my shine
(They tryna stop my shine)
But the energy is high
We go Dey alright
I just Dey try survive