Loner Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Yayaya ya ya ya ya ya ya ya ouhhh
Hmm ahhh ahh ahh ahh yeah Yeah
Pon deck mako oh no
Yeah yeah
Tell me why my izuna
Tell me why I'm so sober
Loner wey dey need some loving
And I go need some bars
Tell me why I miss you girl
Tell me why I miss you bad
And girl I wish you're loyal
I for need you gan gan gan
Na person wey know person
Na him dey kill person
Oluwanifemi
She don by pass me
Na person wey get money
Na em dey get loving
Everybody need some loving
But shey u get money
Hola Dem hola Dem boys oh
I cannot free my self
Feeling Dem feeling Dem words
I feel it in my head
Como estas see na setup
I cannot kill my self
Running low I need a check up
I'm loosing in my head
Better said than done
Better set for war
Been upset for long
I no fit cure boredom
Na person wey know person
Na him dey kill person
Oluwanifemi
She don by pass me
Na person wey get money
Na em dey get loving
Everybody need some loving
But shey u get money
Oh my father kiloson
Shey u nor get God
When you see me blowing up
Shey you go find me come
Finna pull up so so soon
I nor go send you gan
Loner in a loner zone
I nor dey fear to pop
I dey hustle jejeje
And when I pull up you nor go Vex
Many guys out there there there
But when I see them I know my Friends
I dey hustle jejeje
And when I pull up you nor go Vex
Many guys out there there there
But when I see them I know my Friends
Na person wey know person
Na him dey kill person
Oluwanifemi
She don by pass me
Na person wey get money
Na em dey get loving
Everybody need some loving
But shey u get money