Real Ones Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Water carry am dey go
Carry am dey go
Cary am dey go no
I remember all those days for your bunk o
You no dey fail to tell them i be no no 1
And anything we freestyle after kpef
You declare and you tell them say danny lonbo
You don always see say I be star o
Na why I be breakdown
Na why e be pain me
Na why e be hurt me
When dem tell me say Neyo don Kpai
My God i cry o
Everytime i dey think i dey wonder
Wetin the matter sup o
Na you wey believe me that time and you say my guy go blow so
Na why i dey sing my song for you o
I hope you're in a better place
I this song just meets you well o my guy
Say if you no dey, then I no know if I go dey here
Water don finish for my eye i no fit shed tears
Na you I depend on all the time make i no fall break
Need my real ones with me
Always with me
Say if you no dey, then i no know if I go dey here
Water don finish for my eye i no fit shed tears
Na you i depend on all the time make i no fall break
Need my real ones with me
Always with me
You are the one that i know wanted to be
Better at all and everything that you do
I always dey root and I always dey pray
And I wanted this space to be safe for you too
Then I heard you've gone two days ago
I just dey look say wetin dey go on
The last thing we said was that we would link up
And we would drink up, we've got things to catch up
Say if you no dey, then I no know if I go dey here
Water don finish for my eye i no fit shed tears
Na you I depend on all the time make i no fall break
Need my real ones with me
Always with me
Say if you no dey, then i no know if I go dey here
Water don finish for my eye I no fit shed tears
Na you I depend on all the time make i no fall break
Need my real ones with me
Always with me
That's why i give am to the water o
Say make water carry am go
I give am to the water o
Say make water carry am go
I no wan loose any of my real ones again
I give am to the water o
I just want to give out all my pain o
I just want to cry out all my pain o
I just want to give it to the water, make water dey carry am dey go
I just want to give out all my pain o
I just want to cry out all my pain o
I just want to give it to the water, make water dey carry am dey go