
New Generation Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Who get the vibe
Who get the tone
For this generation
Look at the life
Look at the drip
I'm on Air Force one
Wetin Dey pa
Wetin Dey sup
Pay me the doe
Metumina
Wetin Dey play
Wetin Dey sup
Call the girls
Have some fun
Over to you sarafena
Wey your bressiea
You see am for brother kola's
Na why you dey para para
Stop the jama jama
Make you stop to dey waka waka
And I see them for television
The guys wey dey carry Colos
Big problem
New school
New generation
New school
New Generation
When I think of this generation
Oh lord come and intervene
This generation
Our generation
We look fresh
We look good
We look soft
We look nice
Cut my dreads
New life
This sound Is a new vibe
No love for this generation
But we no dey dull for this generation
Inna the club
different vibe
Ace dey go
Azul follow
Salute for this generation
Hold yourself for this generation
Money dey for this generation
Send money wait for confirmation
Look at me
I Dey on a mission
People dey spend to dey position
Wahala dey and solution no dey
But Carry Igbo you dey go station
New school
New generation
New school
New Generation
When I think of this generation
Oh lord come and intervene
This generation
Our generation