Healer Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
God is my healer
God is my healer
Chorus
Emotional gangster I play by my own rules
Dey wan make I bow but I no fit like Meshach do
Oku oku lo un dun bajinatu
I no go hold you
God is my healer
Emotional gangster, I play by my own rules
Dey wan make I bow but I no fit like Meshach do
Oku oku lo un dun bajinatu
I no go hold you
God is my healer
Plenty money jen ri baba
Plenty money jen ri baba
Plenty money jen ri baba
Plenty money jen ri baba
Verse one
Free my body and soul
Free my body and soul
From negative energy
From negative energy
Dem say I no belong
Dem say I no belong
But me no let dem buga mi noo o
See
I be living Wabi Sabi
Sabi
Do my thing me faji
Faji
If dem wan play politics
Litics
My sabinus don sabi o
Ki won ma lo ta epo si ala mi o
Ooh ooh ooh ooh
Chorus
Emotional gangster, I play by my own rules
Dey wan make I bow but I no fit like Meshach do
Oku oku lo un dun bajinatu
I no go hold you
God is my healer
Plenty money jen ri baba
Plenty money jen ri baba
Plenty money jen ri baba
Plenty money jen ri baba
Verse two
Wetin man go do
For this kind zoo
Say na turn by turn
So me I dey for queue
I get some kind things you'd do
Wey you no go fit undo rara
Brother take am easy jeje
No go dey mumu yourself rara
Chorus
Emotional gangster I play by my own rules
Dey wan make I bow but I no fit like Meshach do
Oku oku lo un dun bajinatu
I no go hold you
God is my healer
Emotional gangster, I play by my own rules
Dey wan make I bow but I no fit like Meshach do
Oku oku lo un dun bajinatu
I no go hold you
God is my healer
O yo o God is my healer