![Angela ft. Drealsnipe](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/25/5fec08bb4fbd4f539186de3e8b62d9c0_464_464.jpg)
Angela ft. Drealsnipe Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
All of my life
Have been searching for you sanmi
You do me something
Tenu kolesoni
And you tell me say
You no go leave me follow Johnny
If I fit to pay
Anything wey you wanting
Angela
Me and you forever
Together
All for you I surrender
Angela
No go follow pretender
Together
All for you I surrender
Oroma the kind i never see
This your body make wan dey sick
Anytime i see yu for my dream
Angelina abeg make yu free me
Oroma the kind i never see
This your body make wan dey sick
Anytime i see yu for my dream
Angelina abeg make yu free me
Love blind but i see yu my darling
Shawty sweet bi tangerine
Girl yu high me like sativa
Sativa oh no
Got me trippin like junkie
Ife jowo mapa mi
Baby hold me don't let me down
Let me down oh no
Angela
Me and you forever
Together
All for you I surrender
Angela
No go follow pretender
Together
All for you I surrender
Oroma the kind i never see (oroma o
This your body make wan dey sick (oroma o
Anytime i see yu for my dream (yea yea yea
Angelina abeg make yu free me
Oroma the kind i never see (oroma o
This your body make wan dey sick (oroma o
Anytime i see yu for my dream (yea yea yea
Angelina abeg make yu free me
Make yu free me
Angelina abeg make yu free me
Tell her make she free me
Angelina abeg make yu free me
Free me
Make yu free me
FREE MEE