![Bruised](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/23/f8baf590699e49ed9d5a8b257183e6db_464_464.jpg)
Bruised Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Get one time wey otumopko dey my mind
You no fit reason wetin dey my mind
Na me know how water don full my eye
I think think think make my pain go away
It hurts to feel like i'm sabotaged
If joy no come make e shalaye
So i put my pain in my song oh
Pains in my heart and soul
That's why me I like to dey for my zone
I've been hustling all alone oh oh
So brother man no come puff from my po
My mama begged me make I no go astray
But nah once me I follow satan go away
Jesus please come and save my soul
Cause I'm lost in the middle of the den
Them thinking i'm incompetent
Cause my balance insufficient
But my battery 100 percent
My hope on jah no be coincidence
Before my body & soul
Leave my body dey gooo
Jesus na my go to
OH GOD i trust in you o