![Flex & Chill](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/01/494a057f9f9b48ef90f000a005512e2c_464_464.jpg)
Flex & Chill Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
I no dey fear
Me I no dey fear
Ohh ohh ohh ohhh
See I no fit fear
When Baba mi dey
Me I dey flex and chill
Baba no dey speak and miss
Anything E say go be
Na why you see say me no dey worry
Me I dey flex and chill
Baba no dey speak and miss
Everything E say go be
Na why you see say me no dey worry
E don do am again E don do am again
Everything E say E don do am again
Dat thing wey E talk E don do am again
See me I dey rock E don do am again
E don do am again E don do am again
Everything E say E don do am again
Dat thing wey E talk E don do am again
See me I dey rock E don do am again ooo
People say I be handsome
Shey you no know who I come from
The One wey bought me with a ransom
The One wey E love no dey break up
Hush
Don't you know
My blessings no dey come in singular
Everything I get na plural
Double double things dem yapa o
So jo jo when you see me dey jo
No just stand dey ask what is jo
Everything I get dey come from dis jo
As you see dis jo no be ordinary jo o
Jo jo when you see me dey jo
No just stand dey ask what is jo
Everything I get dey come from dis jo
You see dis jo no be ordinary jo o
Me I dey flex and chill
Anything E say go be
Me no dey worry
Me I dey flex and chill
Everything E say go be
Na why you see say me no dey worry
E don do am again E don do am again
Everything E say E don do am again
Dat thing wey E talk E don do am again
See me I dey rock E don do am again
E don do am again E don do am again
Everything E say E don do am again
Dat thing wey E talk E don do am again
See me I dey rock E don do am again ooo
Thank you my Daddy
For taking care of me
You are all I need
No one does the same
Thank you my Daddy
For taking care of me
You are all I need
No one does the same