Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

O girlie you and I you and I you and I

Na you me I want to colonize

Abegi make you no go jeopardize



Girl you carry vibe o

Anytime wey I dey with you girl I dey feel alright

Anytime you wan leave baby girl I no fit survive

Make I go down on my knees and I pray because I no want to fight

O girlie we go dey alright o


And as I Dey

Girl I want to take you far away

Make everyday holiday

Girlie no dey mind what dem say

And as I Dey

Girl I want to take you far away

Make everyday holiday

Girlie no dey mind what dem say


O girlie you and I you and I you and I

Na you me I want to colonize

Abegi make you no go jeopardize

O baby girl you're one in a million

O girlie you and I you and I you and I

Na you me I want to colonize

Abegi make you no go jeopardize

O baby girl you're one in a million



Abeg call Fashola make he find my heart o

Cos I no dey see myself when I Dey with you girl I no go lie

Abi you call Father Mbaka make he pray for me

The matter don serious e no funny

Abi you go call the popo to rescue me

My baby don take my whole body


And as I Dey

Girl I want to take you far away

Make everyday holiday

Girlie no dey mind what dem say

And as I Dey

Girl I want to take you far away

Make everyday holiday

Girlie no dey mind what dem say


O girlie you and I you and I you and I

Na you me I want to colonize

Abegi make you no go jeopardize

O baby girl you're one in a million

O girlie you and I you and I you and I

Na you me I want to colonize

Abegi make you no go jeopardize

O baby girl you're one in a million

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status