Everywhere Good (Single) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
ararararararara
how market Today?
we pray make we see tomorrow
see my people gather dem dey
but we still just dey push everyday
make we happy makwe jolificate
small small pikin go dey play
make we do am all again
oluwa jowo gbe wa soke
EVERYWHERE GOOD EVERYWHERE NICE
party from the morning all through the night
ti ile ba mo amjawa alright al ri ri right
EVERYWHERE GOOD EVERYWHERE NICE
AHAAANN (2x)
make we dey together ka ma jo shaye
fly away every holiday
we go chop life ki enu wa magbe
ko le baje ko ma lo dede
so don't you worry about a thing
because everything going to be alright because when there is life
my guy there is hope ooo
everything go dey al ri ri right
EVERYWHERE GOOD EVERYWHERE NICE
party from the morning all through the night
ahannn
ti ile ba mo ama wa alright
al ri ri right
because EVERYWHERE GOOD EVERYWHERE NICE
AHAANNN... (2x)
ARARARARARARA