![Bambiala](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/19/a07b92a1c22f4fb69a68a0084141e79e_464_464.jpg)
Bambiala Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Bambiala - Gazzy Tunez
...
......
Oh girly wait!
Can I get your number?
She say no, she go see me later
She a very fine girl with baka oh
You go know with the way she Waka oh
I'm a very bad boy wey Sabi the do
You do me strong thing like you do me juju
From where I come from say we sabi move
No dey do like say you nor Sabi the groove (say say say girl)
My Rihanna
She wan turn me to bambiala (begging for ur love eh)
My Rihanna
She wan turn me to bambiala (Make I dey kolo for ur love eh)
Bambiala, I don turn to bambiala (I don dey beggi for your love eh)
Bambiala I don turn to bambiala (I don dey kolo kolo eh)
(Kolo kolo eh)
(Jamor)
...................
Sometimes me I want you to go
Other times me girl I want you to stay, girl
I say sorry for the things I do
And the ones wey me I no do.
I'm a very bad boy wey Sabi the do
You do me strong thing like you do me juju
From where I come from say we Sabi move
No dey do like say you nor Sabi the groove
My Rihanna
She wan turn me to bambiala (begging for ur love eh)
My Rihanna
She wan turn me to bambiala (Make I dey kolo for your love eh)
Bambiala, I don turn to bambiala (I don dey kolo for your love eh)
Bambiala I don turn to bambiala (I don dey kolo eh)
Kolo kolo
Say me I dey kolo for your love (kolo eh)
Kolo kolo
Say me I dey kolo for your love (jamor)
Kolo kolo
Say me I dey kolo for your love
Kolo kolo
Baby I dey kolo for your love