Ginger Me Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Gbe Body oo
Gurl Ur Body wey dey ginger me oo
Make you whine body
Ginger me oo
Ginger me oo
Babe
Shey be the things you dey do to me wey dey make a man craze
A man craze
A man craze for you
Eh
Other gurls dem fine but you on top my mind dey
My mind dey
My mind dey for you
Gbe Body oo
Gurl Ur Body wey dey ginger me oo
Dance to the tune make you whine body oo
Gurl your body wey dey ginger me oo
ginger me oo
Gbe Body oo
Gurl Ur Body wey dey ginger me oo
Dance to the tune make you whine body oo
Gurl your body wey dey ginger me oo
ginger me oo
And it a vibe when I'm in with you
Each and everyday I've been missing you
Omege call baby check on me
Ich fokussiere mich nur on you
Anything a buy a dey buy for two
Anything you want baby man go do oo
VIBES
Gbe Body oo
Gurl Ur Body wey dey ginger me oo
Dance to the tune make you whine body oo
Gurl your body wey dey ginger me oo
ginger me oo
Gbe Body oo
Gurl Ur Body wey dey ginger me oo
Dance to the tune make you whine body oo
Gurl your body wey dey ginger me oo
ginger me oo
Gbe Body oo
Gurl Ur Body wey dey ginger me oo
Dance to the tune make you whine body oo
Gurl your body wey dey ginger me oo
ginger me oo