Loading...

Download
  • Genre:Pop
  • Year of Release:2024

Lyrics

How Far How Market

How Far How Market


They give you contract for your people

You no fit show good example

You take the money build castle

Go other places buy title

Why you go take your people play

You fit stand if they take you pray

Do wetin dey right you say no

Go beg your people you say no

The day wey government go your place

For their front them give you disgrace

From that day you lose your grace

Now you don dey look like who crase


Shay you dey think say you too smart

How far how market

Shay you don get wetin you dey find

How far how market

Shay you dey think say you too smart

How far how market

Shay you don get wetin you dey find

How far how market


Jeje

Okay


There's a question for you for anything you do

Better watch what you do so others won't feel blue

You follow your friend go see her guy

But you pass back take over why

This thing you do nearly kill her

You no even show her any kind of care

You come dey boast

From coast to coast

Soon you go marry

Pikin you go carry

E no tay e no tay

The bobo give your sister belle

You want kill her kill yourself too

See wetin smart life lead you into


Shay you dey think say you too smart

How far how market

Shay you don get wetin you dey find

How far how market

Shay you dey think say you too smart

How far how market

Shay you don get wetin you dey find

How far how market



Jeje

Jeje

Jeje

Jeje jeje jeje okay

Injury to one

Na injury to all

If we no say no

One day fit be our turn

When Orubebe dey cry that year

Some dey happy dey laugh drink beer

Dem no know say them turn dey near

One day na one day eyes go clear

Now the pepper don enter some eyes

How e happen dem still dey surprise

They say you must take it like it or not

The worst you can do is go to the court


You wey dey happy when some dey cry

How far how market

Shay the pepper don enter your eyes

How far how market

You wey dey happy when some dey cry

How far how market

Shay the pepper don enter your eyes

How far how market

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status