![Alhamdulillah](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/01/486846abc2b94c608ca14b7ada530588H3000W3000_464_464.jpg)
Alhamdulillah Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Al-Fattah
Al-'Azeem
Al-Malik
Ya-Allah is the king
Al-Fattah
Al-'Azeem
Al-Malik
Ya-Allah is the king
I say first thing first as i wake up in the morning
Allihamdulilah me i pray to my daddy
Pray to Allah for i no go astray
Ya Latif come make my day
I have been through alot
I duno how to say it
Its been on me i dey take the pain
Base on believe i dey strive to gain
Ya Robbi lo'n bamishe
Faadaa na you wey dey give my body tune
Na you wey i need for my life (life)
For my mummy don try aswear (swear)
Nobody fitto tell (tell) mmm
How my days go be aswear
For the things we did (nikoro)
Wey no work for meii eii eiiii ahhhh
Ye So many times I Dey pray for grace
Nah turn by turn we go run our race
Only me feel Wetin I Dey face
I gats keep grinding for momma sake ooo
Chasing big bag always on my mind
Fake love many for d other side Ooo
Nobody Dey holy I just be lonely ooo ooo
Attribute to my nigghas Wey Dey listen make dem hear me
It might be slowly and i know we aren't loosing
Hustling till morning payday is coming
It might be cunning that's why I pray for my mommy
But i know everything is gonna be fine
A Feeling i can describe living everyday like a hustler
One day me go me self popular hu ahnn
As been said in the holy scriptures
Man never fall to regret
So my imam keep on giving lectures
Mapping all my faults to redress
Sho mo kan ti lagbaja se ko t'ole
wo agbada
So ma lo shafala komalo kababa
la abule moniya lo'ni ka jatare katu wa je'fo bawon memu
eheehhh
Mi'ole bawon'se
Mi'ole bawon'se
Mi'ole bawon'se e
Mi'ole bawon'se e
His the one who delivers by justice
In every situation everybody notice
Always pure in his way and his degree
Ya-Allah never ever seems to miss things
Alhamdulillahi rabbil Alamin
For i don dey shed tears na him be the king
For i no fit stand and feel all the things
So many youths wey don go for the tape
So many films wey don sup for my face
like many gunshots stopping inna the racist
So me don dey
Omo see i dey crave things
Story for my bloodline omo na the main thing
See that same boy wey dem reject
And e don tey wey me self dey regret
And e don tey wey me self don reject themm
So themma play on the next
I no go fall so i try no dey vex and when dem see me
Demma flee to their rest
When dem see me demma flee to their rest
Demma see me demma flee to their reeessttttt