
Away Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Love how other man have to wait
To touch your waist
But I tiff number
Babe I am coming your way
You say you really like my style
And the mandem say
Face show my shoe shine
Would you like a date
Or it's okay we wait
You be the girl
wey I see for my dream last night
Baba God give me a sign
Is she real this time
gyal don chop me so tey say I no fit cry
Heart broken so many times
Is she real this time
So i say
Away
I need a splif just to feel alright
Away
For this kinda loving wey dey my mind
Away
To all the past bad vibes and energy
For this i go try
You fit be my wife
I just wanna let you know
Say we go
Turn up tonight
Turn up tonight
Turn up the
Turn up the
Turn up the vibe
Turn up tonight
Turn up tonight
Turn up the
Turn up the
Turn up the vibe
Turn up tonight
Turn up tonight
Turn up the
Turn up the
Turn up the vibe
Turn up tonight
Turn up tonight
Turn up the
Turn up the
Turn up the vibe
See dem
Baby give dem
Your waist go kill dem
In this life and the next one
See dem
Baby give dem
Your waist go kill dem
Las las we go dey alright
You be the girl
wey I see for my dream last night
Baba God give me a sign
Is she real this time
gyal don chop me so tey say I no fit cry
Heart broken so many times
Is she real this time
Away
I need a splif just to feel alright
Away
For this kinda loving wey dey my mind
Away
To all the past bad vibes and energy
For this i go try
You fit be my wife
I just wanna let you know
Say we go
Turn up tonight
Turn up tonight
Turn up the
Turn up the
Turn up the vibe
Turn up tonight
Turn up tonight
Turn up the
Turn up the
Turn up the vibe
Turn up tonight
Turn up tonight
Turn up the
Turn up the
Turn up the vibe
Turn up tonight
Turn up tonight
Turn up the
Turn up the
Turn up the vibe
Away
I need a splif just to feel alright
Away
For this kinda loving wey dey my mind
Away
To all the past bad vibes and energy
For this i go try
You fit be my wife
I just wanna let you know