![Try Yourself ft. Gazr](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/01/2F/rBEeNFfyB7uAGTESAABaaMVvdfw974.jpg)
Try Yourself ft. Gazr Lyrics
- Genre:Pop
- Year of Release:2011
Lyrics
Intro
Many people think say na dem power
Make the Devil never **
You think say you strong like Jack Barwa
You dey try yourself
Teti e sile ko gbo ohun ti mon wi
Tejo ba bimo ejo loma bi
Ohun toba nwa loju e mari
You dey try yourself
The sharp sharp things you think you dey do
You chop dey go because nobody look
On top you blow grammars like say you know book
You dey try yourself
Fara e bale ko gbo ohun ti mo nwi
Beku ba bimo eku na loma bi
Ohun toba gbin laye e mari
You dey try yourself (Na who you be)
Se you no know say God e know you
Na where you dey wey you dey think say He no see you
My guy He see you
You just dey live as you like and e dey sweet you
You no consider the things that you get into
It’s time you see with your eyes
That your actions are the price of compared to Jehovah I lift You
You no know who I be
Celebrating every**
Got five houses SUVs
With a different girl every week
**
You dey try yourself
** I’m drunk I’m driving by myself
By myself it’s my wealth
I make my money and it’s my health
You dey try yourself
I’m the greatest I’m the best
All about me I did it myself I made it myself created myself
Me me me and no one else
So priceless I’m on the show
Name success that’s how it’s spelt
You dey try yourself
Look at my brand new clothes
Only thing that no one knows
Kinda hard to be composed
Kinda hard to sleep at night because of *
You dey try yourself (Na who you be)
Se you no know say God e know you
Na where you dey wey you dey think say He no see you
My guy He see you
You just dey live as you like and e dey sweet you
You no consider the things that you get into
It’s time you see with your eyes
That your actions are the price of compared to Jehovah I lift You
Who made the stars the moon set till the morning sun (You did)
Who saved the whole wide world by giving up His one and only Son
I am the one who made the world who made the world and made you
Like the ** I’m always faithful
I’m the One Creator a.k.a Alpha Omega
Lion of Judah **
You know I see you when you were having sex with your baby boo
Now you’re crying when she’s having baby number two
You are a fool
While you’re sleeping
**
(Na who you be)