Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Ah ah aha ha Han

Ha Han Han Han

Oh uh uh oh uh uh yeah!

Ah ah aha ha Han

Ha han han han

Correct o


This kind life

Wey man dey hustle

I don try try try many things

Make money double

Shey make I high?

But my pocket no bubble

If no be say my mama too pray

Man for don stumble


Make my pikin no come ask me say

Papa where you dey when your friends Dey hustle

As I dey work I dey pray

Say make heaven bless my hustle

Osalobua come to my aid

Make I jam just one maye

As I dey work I dey pray eh eh

Pray eh eh eh eh


Ah ah aha ha Han

Ha han han han

Baba jor oh jor oh

Baba gbo gbo adura mi ooo

Baba jor oh jor oh

Gbo adura mi oo

Gbo adura mio oo


I don collect soap for sportybet

And away it flew

Betnaija use my eye see something

And owo pafu ka

Make Sapa hold me for worst level

I no go carry baru ka

Han han han still on still based on believe yeah


Ah ah aha ha Han

Ha han Han Han

Baba jor oh jor oh

Baba gbo gbo adura mi ooo

Baba jor oh jor oh

Gbo adura mi oo

Gbo adura mio oo


This kind life

Wey man dey hustle

I don try try try many things

Make money double

Shey make I high?

But my pocket no bubble

If no be say my mama too pray

Man for don stumble

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status