Who Be Dat Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2007
Lyrics
Some people no go just mind their own
Business own business dem go just dey
Poke nose o poke nose o wetin com concern
Your own with my own o my own o ehn
Why you just dey bu oloun o oloun o
As I say make I look through window look
Through my window ehn naso I see ango
People o people o
Who be that wetin you dey look for dey
Look for abi wetin be your thing wey e lost
Or you just dey take style to do your amebo
Ko le roro so
We be that o wey dey peep for my window
As I just dey chiroko my baby e who be that
Wey dey peep for my window as I just dey
Chiroko my baby
I greet all mr and mrs advisers advisers wey
You no dey advice yourself *** sey na because
Of you two family scartter won scartter won
Scarter tori en to jo e de tun dese tun dese
You never settle your own wahala wahala
You just fabrifacatifabafabrifacatifaba
Your mouth just dey dry many house
Sey bi na my life na my own abeg tell wetin
Com be your own solo who who
We be that o wey dey peep for my window
As I just dey chiroko my baby e who be that
Wey dey peep for my window as I just dey
Chiroko my baby
E naso I go dey take my ego naso dem go just
Dey denge go naso dem go just dey gbon lorun
O and naso I go just dey chiroko my baby o and
I won’t give a damn about solo makinde to all
Olofofos olofofo adugbos solo makindes amebos
Ye I see your face o you wey dey peep for my
Window as I jump com dey chiroko my baby o
As I just com dey chiroko my baby o as I just
Dey just dey e baby o I just com dey chiroko
My baby o as I just dey ye ye ye ye ye ye ye
As I just dey chiroko my baby as I just dey
Ye ye ye ye ye my baby as I just com dey chiroko
My baby o as I just dey just dey just dey just dey
As I just dey chiroko my baby as I just dey yeyeyeye
As I just dey chiroko my baby o as I just dey uhhhh