Palava (Speed up) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I Dey try to light me fire
So I blow smoke out of my fire wood oh
Dem you if you they para
Dem you, dem you if you they para for me
Say, I no like wahala so I go slow man
I leave wahala cause who knows, who knows
Who they carry water find my fire hmm hmm
Palava eh eh
See Palava, man they here they hustle for raba
Another man they hala they para for me say I no send raba eh
Palava hmm hmm, Palava e no they finish
Wahala hmm hmm, Wahala e no they finish
Hundred years
Wahala e no dey finish yeah, wahala hmm hmm
Wahala e no they finish.
Person wey get one shirt
They follow person wey get many dance for rain
Saxophone solo.
Palava eh eh
See Palava, man they here they hustle for raba
Another man they hala they para for me say I no send raba eh.
lava hmm hmm, Palava e no they finish
Wahala hmm hmm, wahala e no they finish
Hundred years
Wahala e no dey finish yeah, wahala hmm hmm
Wahala e no they finish.
Thousand years.