This site uses cookies. By using this site, you agree to our Privacy Policy and EULA
Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Every day we Dey pray(pray pray)

Make blessings come our way(way way)

Make the blessing no delay(delay delay)

As I Dey hustle make maga Dey pay


I just Dey stack up the paychecks

No need to rush, man gat Dey patient

I don Dey drip, dey drip on the latest

Praying to God to chill for the new Benz


Oya we don Dey bawl

We Dey active

No time to dull

As we Dey go higher we no go fall

Many don blow

Say Na my turn


I just Dey give God the glory

I go like yarn you one strory

The bitches Dey do like dem know me

But hve been chilling with ma homie

I just Dey do my things lowkey

Gone are those days wey me and big steve Dey vibe daddy chokey


Feeling like run town

I just Dey chill like wizzy and drake

Abi na one dance

I be the new king for the north

Abi na sultan

Any show I go with ma gees

I go Dey shut down


Every day we Dey pray(pray pray)

Make blessings come our way(way way)

Make the blessing no delay(delay delay)

As I Dey hustle make maga Dey pay


I just Dey stack up the paychecks

No need to rush, man gat Dey patient

I don Dey drip, dey drip on the latest

Praying to God to chill for the new Benz


Money comes once in a blue

Still Niggur gat no clue

Wanna go spend some fews

You know that's how we do

So I gat no beef with you,

So niggur just chill im cool

Chilling with sexy ladies

We all chilling in the pool


And if I fall today

All of my niggas go run away

Kele don dey play my game

She dey wait for me for lolo

For lolololololo….

Similar Songs

NG +234

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to support.boomplay@transsnet.com.

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status

              Want to hear more?

              Sign up for free and listen to over 100 million tracks, playlists and podcast.