Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Give me true pass if you're truly my gee

I Dey on a low I Dey do my thing

Cause right now am unbothered

I know wetin go be go be

If they like make them wish me bad mio ran won

Oju wa o fo ao ri won

When I no be tailor mio ran won

Them no be lollipop mio la won

Oya make we Jo

Jo ki n Jo

My brother popodipo

Smoke it away on a low all my sorrow

And we party away on the low

Ah Life hit me harder

Now I am stronger

Elemi lo ma last smoke marijuana

No body badder

Pass me the mic oro po to fe jawa

If you Dey for me

I go Dey for you oo

I no want no stress no want no wahala

If you're down for me

I'll be down for you ooo

I no want no stress no want no wahala

DML ko FO shi

Orin mi ni won Jo si

When I Dey on a low key

Ko ma si eni to ri

I day my lane I chill

DML I'm chilled

Make them no try to Dey whine me

Concentrated on my milli

As i no want wahala

If you bring wahala come no wahala

Mionirogun sapa

No Palava and I wear designer

Jeka jolo sibe seh

If I sabi road magbe debe

Them no sabi ni gbayen

Tinbajetosan kole sita le

Buh all glory to the jah right now

Fash dml oti ja Prada

You no blow

You Dey get manager

Better be humble

Mase gberaga

If you Dey for me

I go Dey for you oo

I no want no stress no want no wahala

If you're down for me

I'll be down for you ooo

I no want no stress no want no wahala

DML ko FO shi

Orin mi ni won Jo si

When I Dey on a low key

Ko ma si eni to ri

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status