- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
You be the one that i go ink up
Ink up ink up
Darling dem wan for see we falling
Are go tawa for you
Even live my life for you
So many insults for this we love
Dey wan put katapot pan this we love
Envy jealousy… dem want see we fall
But are hold you down straight to the top
You're one in a million
My sunshine my queen to my kingdom
Girl you dey rock my world
Like my drum and bass
Hook
Even raba nor dey my girl maintain
She nor dey tok tok she nor dey complain
Everything are want she go get am for me
She like me bad like sweet plantain
Like say you don give me juju
This we love e nor get part two
E dey for my body tattoo
Tattoo tattoo tattoo tattoo
Darling dem wan for see we falling
Are go tawa for you
Even live my life for you
Ehh
I'll be your rock and shield
Rock your world with the hopes
and dreams
Caresses take you go to sleep
Wake up with the kiss
Still feels like it's not even enough
Every time you look at me I fall in love again
Amashyi kaci kaci
Nibatubona twembi
Do you wanna know Ehh
What I'm gonna do Ehh
If you leave me go Mshhhy
I don't even know Eh
I'm in love again
Your love like a ink on my body yeh
This one forever like to ink up
(Ink up)
You be the one now I go ink up
Ink (ink up)
I'm in love again
Your love like a ink on my body yeh
This one forever like to ink up
(Ink up)
You be the one now I go ink up
Ink (ink up)
Like say you don give me juju
This we love e nor get part two
E dey for my body tattoo
Tattoo tattoo tattoo tattoo
Like a T A TT OO
This ink is going deep like it never did before
You bring me brighter days
You make my fire blaze
You're my fire to my purple haze
Puff puff
Criminal Uzakuvuga nzamu jagajaga bibe critical
Tell them it's difficult
We're inseparable
They get it though
They get it though
Shyira umutima Awe mugitereko
Your Saul is so impeccable, incredible
It's just you there's no one above
It's just you there is no doubt
Ohh no
You my ride or die ahhh ahhh
Girl you know say the reasons
Why are dey love you
Say you nor be like dem paparazzi
You dey hold me down in a low key
Jealousy jealousy then dey hate for dey see we
You always by me I can't let's you go
You rock my world you my drum en bass
Girl you're my drum en base
Like say you don give me juju
This we love e nor get part two
E dey for my body tattoo
Tattoo tattoo tattoo tattoo