
Rush (Deluxe Edition) ft. Dj Fashkid Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Rush (Deluxe Edition) ft. Dj Fashkid - ATS
...
No be say I dey rush Naa money me I dey find haaaaaaaa
No be say I dey rush Naa money me I dey find Haaaaa
Person Wey get person dey stay for this Naija
No be say I dey rush Naa money me I dey find Haa
Se bo ba se Mo my nigga Ko Ranti Sapaaa
Oya mujo we’re Oya jijo mi oooo
Person Wey sabi me Sabi Person
I know dey Drink Abeg gimme Pepsi
Where money dey Ebé ni Mo ma Jesí
Fun won ni Hennessy Kan tun fi Ariwo si
We no be mate
Oya Pekele Messi
If you love me Oya Bend Den re re
Bend Den re re
Bend Den re re
Bend Den Re re
Bend Den re re
Bend den re re
Gbas Gbas
When see Around you go see that
Blin blin
When I get the Mic you go hear Gbin Gbin
24/7 mine never Cause Sleeping
Pulling up the beat
You can’t put down the beat Kami kami Kami kami