
Fast Lane Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I'm living life in the fast lane
Cannot complain
Make I Dey, Dey, Dey Dey
Zobo leaf ati champagne
Pelu fast cars
Girls with fat ass
Wanna chop e the boy
But na me wey go chop pass
Last last if e cast
We go jump and pass
Girls on demon time
We dey cast and bind
Money for my hand
Make I Dey on guard
On guard o
See this life
On God, on God o
I just Dey my
I just Dey my lane
Me I no Dey play
Oh in this life
Oh boy, oh boy eh
I hustle for my pay
Me I no Dey shame
Make blessings come my way
Halle!!!!
Ah ah ah
Life in the fast lane
People mad but I stay sane
No le le le
Ah ah ah
Life in the fast lane
Them say no pain no gain
But God Dey Dey Dey
I had to switch up my vibe
But if I tell you wetin Dey my mind
(Omo e go heavy, what I carry, what my eyes see, for the money -omo make I just lock up)
The streets are cold
Can't keep warm
Ain't no one left
To show some love
Na why I jay
Then pray to God
(Conversations with the most High)
See this life
On God, on God o o
I just Dey my
I just Dey my lane
Me I no Dey play
Oh in this life
Oh boy, oh boy eh
I hustle for my pay
Me I no Dey shame
Make blessings come my way
Halle!!!!
Ah ah ah
Life in the fast lane
People mad but I stay sane
No le le le
Ah ah ah
Life in the fast lane
Them say no pain no gain
But God Dey Dey Dey