Ever Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
E no easy ever E no easy ever
Kxms on this one oh
E no easy ever E no easy ever
E no easy ever ahn ahn ahn
E no easy ever You no need to ever
You are not the first Make you Getty sense I go get the Benz I will never end
E no easy ever You no need to temper oh, make you sucky br**st make the body rest I no dey pretend, We go get the bag

Many nights many nights many nights wey I dey work oh, See I dey work on my toes, N**** I will never fold fold

Say dem go hear am, dem go say
Dem go see am, dem go pray
Dem go feel am, just dey play
We go get am, farote
E no easy ever You no need to temper oh, make you sucky br**st make the body rest I no dey pretend, We go get the bag
E no easy ever You no need to temper oh, make you sucky br**st make the body rest I no dey pretend, We go get the bag
My N**** no dey fight oh
Only jah, fit to save me oh
Anytime, on a high note
Elijah, deliver me oh
My N**** no dey fight oh
Only jah, fit to save me oh
Anytime, on a high note
Elijah, deliver me oh
Oya bounce, bounce it oh
Dance, dance it oh
Fans, I go get oh ahnn
Forget it oh