Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

I met this girl

She so fine

This girl she be one of a kind

The type wey dey burst my mind


And her friends no like me

But she no mind

She say me sef be one of a kind

She wan dey with me all time


Girl this kind love wey you give to me

Wey dey make me dey feel like this

This kind love wey you shower me baby oh

Girl this kind love wey you give to me

Wey dey make me dey feel like this

This kind love wey you shower me baby oh

Ye paa


I don fall

I don fall

Fall for you oh

I wan love

I wan love

Wanna love you baby oh

I don fall

I don fall

Fall for you oh

I wan love

I wan love

Wanna love you baby oh



Girl when you smile

You light up my world

I wanna be with you all time

Your love dey give me peace of mind


When i buy my things

I go buy for two

Chloe gucci and fendi too

Just to show you say i dey for you

All my love say i give to you


I don fall

I don fall

Fall for you oh

I wan love

I wan love

Wanna love you baby oh

I don fall

I don fall

Fall for you oh

I wan love

I wan love

Wanna love you baby oh

I don fall

I don fall

Fall for you oh

I wan love

I wan love

Wanna love you baby oh


My sheri oh

Wanna love you baby oh

Mon bebe

Say i fall for you

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status