Loading...

Download
  • Genre:Electronic
  • Year of Release:2024

Lyrics

Uh

You already know

ODG on the beat again

Anjonu lo se beat

Okay let's flow

Okay

Ori ti ba mi se

Mon no owo eh

Eleda ba mi se

Mo n Sa owo eh

Ori ti ba mi se

Mo n gba ope oh eh

Eleda ba mi se

Mo n nor owo

Eh !


So everybody Dancia

Baba God wey give me this beat

Himself he Dey Dancia

The Angels wey Dey for heaven

Themself dem Dey Dancia

My fellow Nigerians

I say this year we go Dancia

My president go hear this one

Himself he go Dancia

My fellow governors

I say this year we go Dancia

Friends and families

Foes I say we go Dancia

My mama go hear this one

She sef she go Dancia

Eh ehhh

My papa na deeper life

But himself he Dey Dancia

Even my girlfriend go hear this one

She go Dancia

My fellow musician

Wizzy I say you go Dancia

Even myself wey Dey sing

This year I go Dancia Ehhh

Spirit producer I say this year you go Dancia

My brothers and sister

I say this year Una go Dancia

Even my enemies

Go hear this one them go Dancia

Even for church

All my pastors them

Dey Dancia Ehhhh eh


Okay

uhh I wan tell you something o

No be story

Pikin wey say

Him mama no go sleep

En sef no go sleep

Spirit producer

As you say I no go sleep

I collect sleep for your eye sef

Oya

Let's flow

You wan dance

Me I come make money o

But at the same time

Eh


Ori ti ba mi se no owo eh ehh

Eleda ba mi se

Mo n ya owo eh

Ori ti ba mi se

Mo n gba ope o eh

Eleda ba mi se

Mo no owo eh

So everybody Dancia

Dancia Dancia Dancia ehh

Even if you no get money

This year you go Dancia

Even for sick bed

You go hear this one

You go Dancia

I say this this year

All of us

I pray we go Dancia ehhh

Bhs my crew

I pray this year we go Dancia

For all my niggas

Wey dey for street

I say we go Dancia

Dangote yourself go hear this one

You go Dancia

Obasanjo go hear this one

Himself he go

Jingleee eh Eh eh !

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status