For my street ft. Mandy Bluntz Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Hi
Mandy Bluntz
Oti ye e
Hi
Even for my street No Money No cenima
If you get money no go do like prodigal
Sapa for body e go be like toxical
Forget say you fine, Kudi na the principal
Even for my street No Money No cenima
If you get money no go do like prodigal
Sapa for body e go be like toxical
Forget say you fine, Kudi na the principal
Even for my street No Money No cenima
If you get money no go do like prodigal
Sapa for body e go be like toxical
Forget say you fine, Kudi na the principal
Life ti change, eni ti o ni Owo ma se eru for life
I am not insane, I am saying the real fact for now
With your money, you need to wise Pelu finance
Ko si owo ti o le tan, dangote self still dey find muller
That's why we grind from early bed from 6 to 9
Chasing the bag, Tekashi eyan 69ine
Owo lo wa lokan mi, mo miss call girl to wa lo kan mi
If I no get raba, won so pe shege to si mi
I don't want that, that's why I am working hard
My money is long, I don't settle for less
Gba owo ko de jaye
Owo oti o le ra ile, sugbon ma lo sun le
Even for my street No Money No cenima
If you get money no go do like prodigal
Sapa for body e go be like toxical
Forget say you fine, Kudi na the principal
Even for my street No Money No cenima
If you get money no go do like prodigal
Sapa for body e go be like toxical
Forget say you fine, Kudi na the principal
Even for my street No Money No cenima
If you get money no go do like prodigal
Sapa for body e go be like toxical
Forget say you fine, Kudi na the principal
Na the principal
Kudi na the principal
Na the principal