Lost Bonds ft. Billirano Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I say bless those who bless us
To those wey dey mock us shepe funwo ko foor ni epon
See Soon we go step up
Awa na magba Lexus
Counting the blessings like census
Jah all my niggas dey try
Shodi igba taba lon toju bon nkan loma like
Cus why the hustle dey hard
Sheybi ati gba awe gbadura kato ma fa loud
Water dey fall for mi eyes
Omo tio tomi lon ice
Mode bawon ju dice
I no fit settle for last
For here we no dey relax
Na money we dey find
Where you Dey wen we dey strive
Nigba ti Eyin le oko brr we dey work 9 to 5
My nigga roll up and drag
kepe oluwa kode calm
The problem no go last
Here we dey stay up for night
Pablo ni cashapp wa
Ope timo gba tag
Things no palash for my side
Buh Omo ope no go slack
Wa link kode retry
No one go tell you face your shit
Mio ri orun sun I Dey find my slips
Give all my niggas their peace
Rano ni ma pushing P
Say the hustle go sweet
Shora koma lor je gbese they know your address
Eni tio ni no go rest so buckle yourself and dress
Stay for your lane oo my nigga I sabi my blood and friends
Them no care if you Dey depressed nah you go still face your mess
Edumare see weitin poverty cause
So many friendships I lost
But I give all the glory to God
Upon all the challenges I saw
Still on the road mio foor
Ee don dey tire me shey eminikan ni
When all the good things go sup
Angeli ton pi ire joor malor sun lor
I know imma sinner I know I'm a Stonner
Buh chicken change timon ri yii oto na
Poverty na phobia
Buh then imma soldier
Taba ri ibon ama diju wor Yankee gbe dollar
Kilo mor tonpe ni suffer
Shebi you geti mama and your papa na banker
Awa man shako ni Instagram
Mama dey feed you but nah me dey feed my mama
Awa father who hath in heaven
Funwa ni ounje ojo wa koto di seven
Awa Omo ee ori kankan je funwa ni ebu
Funwa ni oshe tale we figba level
I made my mistakes and I learnt from my lessons
Now I dey think bawo loshe ma je nisin
Put regrets for pending
For here zero panic
See all them niggas dey put in the work just to get rich
Laye laye mio ni gbeyin
Destiny helper sef dey need help ogbeni
Bruh if you need it then get it
I gat alot on my head many ppl depending
I don't need a water but I'm thirsty
Financially stable kinto pe 30
Call on Jaho pelu satti
Worle titi buh wor bati
You don't know when we start it
Shora koma lor je gbese they know your address
Eni tio ni no go rest so buckle yourself and dress
Stay for your lane oo my nigga I sabi my blood and friends
Them no care if you Dey depressed nah you go still face your mess
Edumare see weitin poverty cause
So many friendships I lost
But I give all the glory to God
Upon all the challenges I saw
Still on the road mio foor
Ee don dey tire me shey eminikan ni
When all the good things go sup
Angeli ton pi ire joor malor sun lor