Kere ft. Olamide Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
Onimo kere
Tima fun lowo kan pere
Lowo kan pere
Oma pemi toba dele
Pemi toba dele
Toba dele
Toba pe adoshe
Toba pe adoshe
Them say my head no well oh
But everything dey gel oh
My sisi just dey yellow
Toba pe adoshe
Toba pe adoshe
Smoking and drinking it’s part of the life
Fuvk it I chose it am proud of the life
All of the guccis and venchis we buy
Is not to convince you we living the life
TBT I’m throwing it back to the days
Wey be only garri we dey wack
All eyes on me like say I be Pac
When people zig na then I dey zag
Hustle dey pay off now
Girls dey show love now
People dey pay us now
I feel blessed I’m way up now chai
Owo ti de
When I dey show wal’oti de
getting the money with no delay
Something something I cant remember
Onimo kere
Tima fun lowo kan pere
Lowo kan pere
Oma pemi toba dele
Pemi toba dele
Toba dele
Toba pe adoshe
Toba pe adoshe
Them say my head no well oh
But everything dey gel oh
My sisi just dey yellow
Toba pe adoshe
Toba pe adoshe
Them know say I don see em all
Tell them dem go pay nothing free at all
Some people too blind dem no see at all
Them hope i go fail i no gree at all
Omo we back cause we big enough
Omo you fake who you being now
Omo I’m piling my figures up
omo you know you’re not real as us
Back in the liquor time burning nicotine
Cause this figure nice with some bigger dreams
This a parent top on some limousines
pulling non stop, gotta bigger scream
we rolling already
Cameras rolling already
Over here we dont do nothing petty
Whenever you get it just tell me you’re ready
ehn ehn
Now the day is over (now the day is over)
Night is drawing near (night is drawing)
Shadows of the spirit
Still across the skies
Turn up Naeto
Ehn ehn
Make I turn up abi Ehn ehn
Spend the raba abi Ehn ehn
Na we sabi abi Ehn ehn
For the matter
Eyin street oya eshe werey
Chop the money like kofewerey
Awon eleyi anoti elele
When we done on the track no lele
No lele
Onimo kere
Tima fun lowo kan pere
Lowo kan pere
Oma pemi toba dele
Pemi toba dele
Toba dele
Toba pe adoshe
Toba pe adoshe
Them say my head no well oh
But everything dey gel oh
My sisi just dey yellow
Toba pe adoshe
Toba pe adoshe
Oga Naeto
Ehn Badoo
This life is hard
Omo na so
10 over 10
That’s my song
Omo levels dey change
Olohun
Omo baddo
Omo yes boss
The way we dey kill am
Na red cross
Some people go try to derail you
Because signal dey full for my network
Them say my head no well oh
But everything dey gel oh
My sisi just dey yellow
Toba pe adoshe
Toba pe adoshe