See as e dey be Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
See as e dey be
See as e dey be
Shey you See as e dey be
See as e dey be
Shey you wan see as e dey be ?
I wan scatter the place
See as e dey be
Gbedu dey bang for the place
see as e dey be
I wan craze for my head
See as e dey be
You see as e dey be
shey You don see as e dey be ?
I no dey send them again
See as e dey be
Two crates for friends
See as dey be
Men I go bleed for my men dem
See as e dey be
You see as e dey be
Shey You wan see as e dey be ?
Greet me well or you greet me migwo
Cake to the bass , shout out to Victor
My isoko bros I greet you Digwo
Two piece to your chest make we see if you go fit war
Na peace we dey teach but sometimes we dey bring war
Talk well, one groundnut fit change your figure
Bad man you dey shift work , bastard wey dey snitch up
All my ojo boys come island , we go link up
When the money come , na then you go fit talk
Sapka use me see some thing / na hunger I dey feed on
Too much beef for my plate , in time we go meat up
This dead life , brother Lazarus must live up
Original flows una own no be follow come
My songs dey go far and I don't know what the promo cost
This testimony na the type wey go follow song
No IG , nobody tell me make I follow God
See as e dey be
See as e dey be
Shey you See as e dey be
See as e dey be
Shey you wan see as e dey be ?
I wan scatter the place
See as e dey be
Gbedu dey bang for the place
see as e dey be
I wan craze for my head
See as e dey be
You see as e dey be
shey You don see as e dey be ?
I no dey send them again
See as e dey be
Two crates for friends
See as dey be
Men I go bleed for my men dem
See as e dey be
You see as e dey be
Shey You wan see as e dey be ?
Forward ever no backward never
Shoot your shot , Omo na back to sender
Solar energy you no fit off my nepa
Out from the slum going back there never
If I'm Back to the base , then am back to help out
Me sef dey hustle for rubbers , dey find helper
You no post me one day , so how you take help man
I dey build my fan base , with trowel and head pan
Shey you get gun , oya come make we test
Am
Selina tested , odeshi e nor enter
Any beat we dey enter like iron I go bend am
Special number render
God work , who wan check am
When this song drop , all my friend go follow post
When the bread come , na all of us go follow toast
Two sides character , I no dey F with homophones
Since God provide , I no dey do no borrow pose
See as e dey be
See as e dey be
Shey you See as e dey be
See as e dey be
Shey you wan see as e dey be ?
I wan scatter the place
See as e dey be
Gbedu dey bang for the place
see as e dey be
I wan craze for my head
See as e dey be
You see as e dey be
shey You don see as e dey be ?
I no dey send them again
See as e dey be
Two crates for friends
See as dey be
Men I go bleed for my men dem
See as e dey be
You see as e dey be
Shey You wan see as e dey be ?
See as e dey be
See as e dey be
See as e dey be
see as e dey be