
23 & Dangerous Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Me I dey like kele kele wey proper
Omoge to set , Toni ikebe normal
Melanin poppin , smell nice all time
Coca Cola bottle shape wey dey burst my mind
And she's 23 and dangerous
But she know her smile so contagious
Dis dis is dangerous
You're a small but you're very dangerous
Party for the club everyday all night
Tati shamaya Pelu fine kele proper
Lifestyle lawon omoge yen won wa
Mofe jaiye moju normal make dem feel alright
Ema wò serekode , Tofe lemi bà
Omoge yapa , let us compromise
Oju ti pade
Mo ti dangbana
Oya gbe omo meji sare wole for the night
Me I dey like kele kele wey proper
Omoge to set , Toni ikebe normal
Melanin poppin , smell nice all time
Coca Cola bottle shape wey dey burst my mind
And she's 23 and dangerous
But she know her smile so contagious
Dis dis is dangerous
You're a small but you're very dangerous
Oddly satisfying
Oro mi wa documented
Ode mo pe mo bad , I'm highly recommended
Eruku nimi ororo dey my head
Mon de gbono bi ina motor
Mercedes Benz
Shawty sat on my lap and said,
"You hard", asf ok baby bet
Light up one while I roll up the rest
You better than my nigga , i can never compare
Hmmmm
Me I dey like kele kele wey proper
Omoge to set , Toni ikebe normal
Melanin poppin , smell nice all time
Coca Cola bottle shape wey dey burst my mind
And she's 23 and dangerous
But she know her smile so contagious
Dis dis is dangerous
She's a small girl but very dangerous