Walele Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Oh lord
Oh lord
Timmy Timmy Boy yeah
Hmm mmm
Father Abraham
How many sons??
Your pikin don dey halla you for long oh
Oh Father Abraham ahn ahn
How many sons
How many sons
Your pikin don dey halla you for long
I cried a River
Forty days forty nights
Nobody look my side
When I light my cigar
My lungs are holding tight
Make we no lose this fight
Cos e get my jigga
Way been no look my side
If I text am him go go
Reply with sticker
Make dem no chop my eye
I don Dey lose my mind
I be one man soldier
I wear my suit and tie
Vivid imagination
For this e my hangover
I left my shoes untied
This matter na do or die
I go buy that Rover
Wether na black or white
Me I go come inside
With my short knicker
You no fit kill my vibe
You no fit kill my vibe no
Walele Walele Walele Walele oh
I put my stress for the trees I burn
If e too much I go use my gun
No pressure me na my race I run
Walele Walele Walele walele oh oh oh
My heart so cold I put am for cup
No mix my gin I go drink am raw
Walele oh make you sing my song
Life no be joke I face am with my clear eyes
I no be fake I no get I no wear ice
Na only me I know say me no get guys
When you go church make you pray for me next time
Walele Walele Walele Walele oh
I put my stress for the trees I burn
If e too much I go use my gun
No pressure me na my race I run
Walele Walele Walele walele oh oh oh
My heart so cold I put am for cup
No mix my gin I go drink am raw
Walele oh make you sing my song
I go face my front
Yeah
Walele oh for the trees I burn
Walele oh make I
Sing my song uhn uhn
Timmy Timmy Boy
Timmy boy
Timmy boy
Eh na
Oh na na na