Cost of living Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
(Put my trust in Allah so nobody can bother if nobody can bother)
2 to 5 girls from bariga
Walahi mi o talika
When I need vibe mo le fa sisha
Very soon me sef go dey gba meter
Tryna run my race 50 kilometer
It’s all that that I live for
No be Kara kata
Owo liquor na salary per year
It’s all good where we Dey for here
Already gon’ know me when you see me
Cost of living don cost do you feel me
Tomorrow go soft I can feel it
Tryna make transfer while I Dey on limit
Why your bro just dey trouble me, calling me, holla me
Small thing seh I fit vex from e colony
It’s okay when the money coming my way
It’s okay when the money coming my way
Brother pull up is okay when the money coming my way
E no pay them abeg I go migrate
Different circle you can call me pirate
5 star living I change like the climate
Not business then abeg I decline it
I no foor for the ones wey Dey whine me
And I know say you still dey vibe me
Vegetarians self them fucking Dey beef me
Different pattern I Dey take on a daily
Move here wa je se balling like Pele
Gidi gan I Dey vex when I’m broke ohh
Ara Kanmi o no go call me your baby
Is okay when the money coming my way
Is okay you can call me a pirate
Na money I Dey chase not your love not your body
Na money I dey chase
Already gon’ know me when you see me
Cost of living don cost do you feel me
Tomorrow go soft I can feel it
Tryna make transfer while I Dey on limit
Why your bro just dey trouble me, calling me, holla me
Small thing seh I fit vex from e colony
It’s okay when the money coming my way
It’s okay when the money coming my way
Put my trust in Allah so nobody can bother
If nobody can bother I’m free I’m free I’m free