Pray Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Ehh
Ah Ah ai
Ah ah ah ah Ah ai
Son of will yea yea yea ouu
Ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah aha
No man can off the light oh
All of the many sacrifice man dey fight be like enemies
Abi na nemesis
E be God way dey cover me oh
All of the enemies don try dem don try dem nor fit succeed yea yea
My God e nor dey sleep oh oh oh
Aii
Cus I dey pray fire ya ya ya
I dey work I dey pray fire ya ya ya
I dey call on the God of Oshoffa now
Kolawole Olukoya Mountain on fire
Somebody pour me cele water now
Make i baff make i remove all the palava
God of chosen dey my back I no go fall
Jah Jehovah ahh
Jah Elijah ai
Man be money spender ah
Plenty money for the account
No get money to spend
Man wey Dey cash out
Steady on the cash out ah
Now him don turn zero
What if I died nobody really knows
No pain no story get the money And go cop a Benz
Mama kept praying on her knees while I was on the road
Trying to get a better life cus mama no dey sleep
Cus my mama no Dey sleep ah ah
Say Grandma ma no Dey sleep ah ah
Ireoluwa nor dey sleep
She be praying on her knees ah ah
Say her son son go succeed ah ah
Say her son son go succeed
Cherubim and seraphim
I got angels on my P
Man be many many things
Sent from Jah inna the air
The host of heaven's call me Son Of Wills
Keepers of the strings
That's why you no fit fall me o fall me o
For me I getti my God oh ahhhhhh
If you dey pray for my downfall downfall olorun you go first me down
No man can off the light oh
All of the many sacrifice man dey fight be like enemies
Abi na nemesis
E be God way dey cover me oh
All of the enemies don try dem don try dem nor fit succeed yea yea
God e nor dey sleep oh oh oh oh
Aii
Cus I dey pray fire ya ya ya
As I dey work I dey pray fire ya ya ya
I don call on the God of Oshoffa now
Kolawole Olukoya Mountain on fire
Somebody pour me cele water now
Make I baff make I remove all the palava
God of chosen dey my back I no go fall
Jah Jehovah ahh
Jah Elijah
Listen
It's all about grace no more story
E be God way Dey cover man oh oh
Even man way unholy ai
Man way dey kpoli still Dey call Almighty ai
Highest in the room can't be as High as The Most High
The devil no fit check am so we try to make it right
The devil nor fit try am
On me feet me tread pon serpent and scorpion
As I Dey pray and cry for peace
All of my enemies rest in peace ai
As I dey pray fire ya ya ya
I dey work I dey pray fire ya ya ya
I don call on the God of Oshoffa now
Kolawole Olukoya Mountain on fire
Somebody pour me cele water now
Make I baff make I remove all the palava
God of chosen dey my back I no go fall
Jah Jehovah ahh
Jah Elijah ai