Baddest Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Baby girl no mind them
Girls dem hate on you because you finest
Give you all the loving and the touching that you needing cause you know say girl na you dey cause my highness
Omoge you dance well
Baba God give you special talent
Every time you waka everybody look your Baka
Cause you know say and them know say you're the baddest baddest
So me say who be the baddest you the baddest
Cause emergency and the world can see
Spend my currency for your agency
Cause you the baddest baddest
who be the baddest you the baddest
Cause emergency and the world can see
Take my currency
Baby give dem make you give dem give dem give dem
I got your body take my money
All you wanting girl I got
shey you put something for your body
Cause you making me crazy
Girl in the morning, it's you I'm calling steady calling need your loving special loving wey you carrry.
Steady causing tension
Baby I dey feel your dimensions
You got my attention
Baby girl you got all attentions baby
Say I try to calculate this your mathematics
But baby girl na jagbajantis
Baby girl I no fit hack it
I'm still in love with you girl
I'm still in love with you girl
I got your body take my money
All you wanting girl I got
shey you put something for your body
Cause you making me crazy
Girl in the morning, it's you I'm calling steady calling need your loving special loving wey you carry.