Lagbaja Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Hook
See the blessings repete
This is time to pepper them
If you see my goons den Dey Para
That’s why I Dey carry shoulder
Chorus
Omope moti jelo
Dey think say I be bollor
I no do no be jealous o
See the people don Dey hail us
Omope moti jelo
My music Dey make me famous
I no do no be jelous o
See people don Dey hail us o
Verse
So fun lagbaja
Peperi peperi 4x Pepe
So fun lagbaja
Person wey no work no go shop o
Oya so fun lagbaja
Wetin happened to the virgin
Oya so fun lagbaja
Person wey sharp fit no wise
On my way to guagualada
No dey doubt femmy wise o
I Dey climb the ladder
Fire fire, ginger ginger
Give Me ganger, no be siggar
I be master, bigi papa
I be father, I get lamba
I be sailor, moti jelo
If you want to know, Oya jalo
Bami Soro, jekoma gbon gbon
Life is alli , about money yeh
Chorus
See the blessings repete
This is time to pepper them
If you see my goons den Dey Para
That’s why I Dey carry shoulder
Omope moti jelo
Dey think say I be bollor
I no do no be jealous o
See the people don Dey hail us
Omope moti jelo
Dey think say I be bollor
I no do no be jealous
See the people don Dey hail us o
Omope moti jelo
My music Dey make me famous
I no do no be jelous o
See people don Dey hail us o
Refix
Brother you get your own level
But femmy Wise ko kere
Overtake is allowed
Maso pe Temi Bawo?