After Party Lyrics
- Genre:R&B
- Year of Release:2024
Lyrics
I don go love asawo/3*
I don dey call your phone,
you no dey pick up.
cuz e get many things wey you do me
I no fit talk, im so messed up
all my friends dey ask me say
wetin you give me chop, its so messed up
said I wouldn't think about you
but now I'm lost in thought, am so fucked up
and am still begging you babe
KO JE ka soro de ale
o girl you make good man turn sinner
all my friends say you do me juju
girl I no fit shalaye, jowo baby mi
Malo farawe, Money go plenty I,ll take you far away
baby come to my place make I shalaye
I promise baby girl I no go do you bad
party don end but she say nah me she want
she say look into my eyes boy tell me what you see
she dey site me from afar but I no give am eye
I try to avoid her but I swear she too fine
egba mi
I don go love asawo oooo egba mi /⁶x