Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Baby duro

Before you go just duro

Make I tell you my mind

Make I tell you the things

Wey dey bother mind


Mo ni duro

Baby duro

Make I tell you my mind

Make I tell you the things

Wey dey bother mind


Your love Dey cause commotion

Eh le le Eh le le Eh le le

Your love Dey cause commotion

Eh le le

Me no know what I'd do if you leave me alone

Eh le le

Stay a little while don't go (Eh le le)

Your love Dey cause commotion (Eh le le)


I don spent my life with you

All my youth with you

Everything I do I do with you Wetin you want make I do if you leave me alone bebe

My wins and losses with you

And my first was with you

Raw sex raw by pool

Yeah we laid down watching the moon rise up

Me don steal for you baby

Me fi don kill for you

Me fit don jump holla hoop for you baby

This kain thing make turn kalakuta

Aje my sweet senorita

If you leave I go craze

i go craze


Baby duro

Before you go just duro

Make I tell you my mind

Make I tell you the things wey Dey bother mind


Mo ni duro

Baby duro

Make I tell you my mind

Make I tell you the things wey Dey bother mind


Your love Dey cause commotion (Eh le le)

Your love Dey cause commotion (Eh le le)

Me no know what I'd do if you leave me alone (Eh le le)

Stay a little while don't go (Eh le le)

Your love Dey cause commotion


Cos if you walk away it's like my days are numbered

My faith in love is ruptured

Cos I no fit to love another woman

And any fight we have we can get past don't ponder

My love is unconditional

I love you don't wonder why o

You' pretty in my eyes o

Nothing fit change my heart o

Make we no fight what we have

This love is unconditional


Eh le le

Eh le le

Your love Dey cause commotion (Eh le le)

Me no know what I'd do if you leave me alone (Eh le le)

Stay a little while don't go (Eh le le)

Your love Dey cause commotion

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status