Padè (Share Location) Lyrics
- Genre:Electronic
- Year of Release:2023
Lyrics
Emradboi, once said; A wa'n jaye kalakuta on here
Share me your location
Sexy Omotoshan
You Dey cuz the vibration
I'm Feeling your rotation
Share me your location
Sexy Omotoshan
You Dey cuz the vibration
I don dey under pressure
Ohhh Madè
Jo, jeka Padè
Statue like Tiwa Savage
If you Dey faraway
Ohhh Madè
Make I come your way
Gen Z wey no dey play
Wa gbemi trabaye
Fine gal from Nasarawa
Your IP na Adamawa
You look yummy like shawarma
Jeka ma knack arawa
Shey you sabi hold that thing?
Make I show you, who I be
I like to Dey eat that thing
You go know say I too sabi (sabi)
Ki l'omo yi gbe na
Ki l'omo yi ko na
On here
Is hot O'n gbona
I no fit wait that long for a year
I gat knack you shey you Dey hear
I no Dey ever kiss and tell
I really wan buy Wetin you Dey sell
Na your body Dey cuz commotion
You Dey give me daily attention
I don on your post notification
Na only madè be my option (my option)
Share me your location
Sexy Omotoshan
You Dey cuz the vibration
I'm Feeling your rotation
Share me your location
Sexy Omotoshan
You Dey cuz the vibration
I don dey under pressure
Ohhh Madè
Jo, jeka Padè
Statue like Tiwa Savage
If you Dey faraway
Ohhh Madè
Make I come your way
Gen Z wey no dey play
Wa gbemi trabaye