Plenty Sugar Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Plenty sugar no go kill man pikin
That's why we gats drink Agbo Jedi
By experience omo you go learn lesson
Omo dem no Dey tell man pikin
Plenty sugar no go kill man pikin
That's why we gats drink Agbo Jedi
By experience omo you go learn lesson
Omo dem no Dey tell man pikin
For a very long time
I've been paying my due
As a P boy me I no Dey slack
Just like every other day
Blessings from above that's the only thing I prioritize
Back when I was very young and still on the road nah the first time way I realize
Say you must to hold bread before you try run gele way go wan Dey with you for the night
But plenty sugar e Dey kill man
Omo ogbon o Dey shora
Laleyi ama turn up
Je ka lo Adisa ba ba
So I walk up to the girl like
Mutumina su mo mi girl ye ma SA
Bring your butty back and come to my yard let's get busy all night
Plenty sugar no go kill man pikin
That's why we gats drink Agbo Jedi
By experience omo you go learn lesson
Omo dem no Dey tell man pikin
Plenty sugar no go kill man pikin
That's why we gats drink Agbo Jedi
By experience omo you go learn lesson
Omo dem no Dey tell man pikin
Baby that's the lifestyle
When e set we Dey ball to the sunrise and we make it rain certain everyday getting the blessings
Am I the walking p and you know by my steppings
So I walk up to the girl like
Mutumina su mo mi girl ye ma SA
Bring your botty back and come to my yard let's get busy all night
Plenty sugar no go kill man pikin
That's why we gats drink Agbo Jedi
By experience you go learn lesson
Omo dem no Dey tell man pikin
Plenty sugar no go kill man pikin
That's why we gats drink Agbo Jedi
By experience you go learn lesson
Omo dem no Dey tell man pikin