Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Oh yeah

L2DK

Last king

Fine boy producer


I don't wanna feel lonely

I need someone to cuddle me

E be like I dey think too much

Fill more shayo to my cup


So many thing I go do with your body tonight me and you

Baby no dey form, jowo no dey whine

Omo no be for my side


We just wan to feel alright

My neighbors no dey around

Something wey dey turn me on

E dey for your mini-skirt, whoa whoa


We just wan to feel alright

My neighbors no dey around

Something wey dey turn me on

E dey for your mini-skirt, whoa whoa


House party on a low

Shayo dey flow e dey go

Problem plenty buh we go solve am

Me and you gonna dance we gonna jo


Wa kini gbo?

Wa kini gbo?

Lowelowe nilu agidigbo


Pass me some smoke

Pass me some smoke

No time, no time baby je ka ma roll


No be for here you go whine my Jesus

If you come my zone me I go let you know

Bad man like me, me I get dat thing

Cause I've been bad since 90 something yeah

Me I no dey whine, me I get dat thing

Drive dem crazy be like democracy

Autocracy, fit payin person yeah


We just wan to feel alright

My neighbors no dey around

Something wey dey turn me on

E dey for your mini-skirt, whoa whoa


We just wan to feel alright

My neighbors no dey around

Something wey dey turn me on

E dey for your mini-skirt, whoa whoa

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status