E GET WHY ft. JUSTSAYREX & MARWIN Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
E get why
Why me and my guys dey double our hustle
E get why
Why you no go see me for their trouble
E get why
I tie my tie I roll am high
E get why
You need charcoal to roast the corn
E get why
I left my ex and look for next
E get why
She say daddy choke me for neck
E get why
That girl you chyke no send reply
E get why
Why you no dey too get supply
E get why
Why you too dey beg for one tie
E get why
Slice that bible like a bad guy
(My guy my guy)
Miyamoto Musashi na samurai
Better stack up that Satoshi so high
Slide my hands between Her thighs
E get why (so thick)
Baby girl just stay the night
E get why (one night)
Ill make sure I treat you right
Alright (very right)
Roll one tie make we light up
All night
Sometimes people no understand
reason we do wetin wey we dey do
Most of them no even know the reason
We move the way we dey move
We doing this thing for the raba
It Can be the only matter
The matter wey matter Be say we dey for life
So make you dey shine your eye
E get why
Why me and my guys dey double our hustle
E get why
Why you no go see me for their trouble
E get why
I tie my tie I roll am high
E get why
You need charcoal to roast the corn
E get why
I left my ex and look for next
E get why
She say daddy choke me for neck
E get why
I stay like a Panda all night
Black eye, slide right whenever you dial
No send your talks, when you cap
Cus mama dey pray so hard
Why God dey execute plans
That's why I practice patience
No stress, I'm blessed
might be rough round the edge
that's what I call finesse
dem need spark for every sesh